Majesty Lyrics

Peruzzi

Peruzzi - Majesty Lyrics

Lyrics

Baby your a miracle in my life
(Cinderella piloko)

(spiroch beats.)

Moré,.to to, don't be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river if I fit walahi.
Baby ma lo gbagbe o
(ah).say na your cruise I like
show me that ur miracle tonight
take me high I wanna feel alright.

If I gum body(gum body)
baby go say u dey totori(totori)
and I no want to dey bother you(bother you)
but I wan know if e sure me sure me.
If I gum body(gum body)
baby go say u dey totori(totori)
and I no want to dey bother you(bother you)
but I wan know if e sure me sure me.

wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with me
I say, wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
e suppose dey with me

I promise to kiss u before u wake up
Love u without the makeup.(makeup o.)
baby don't break up
I touch down before the take off eh yee
luckily for me you know my b
they say I take you personal, I no fit disagree
omo no confam thing if u check am
true talk I no dey run scam
control for my area
so I for like give u your own crown eh yee
luckily for me you too sabi
they say I wan dey take you personal, I no fit disagree.

wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with
wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with me

(kiss you),.kiss you
(before),. you wake up
(love you,.love you
(all without e),.makeup
(kiss you),.kiss you
without makeup...

(spiroch beats.)

Song & Lyrics Facts

Peruzzi's song, "Majesty" was released on April 26th 2019 as part of his debut album, 'Huncho Vibes'. The lyrics were written by Peruzzi and produced by Speroach Beatz.

The track features additional vocals from Davido and is a love-themed single which celebrates the beauty of an African queen. It has been described as a melodious blend of afrobeat and hip hop. The accompanying music video for "Majesty" was shot in Lagos, Nigeria and directed by Clarence Peters. It stars Nollywood actress Beverly Osu and showcases her dancing to the beat of the song whilst she is drenched in gold jewelry.

Translate Peruzzi - Majesty lyrics to:

Please select your language from the drop-down list to see the translation for Peruzzi - Majesty lyrics.

We have 1 Peruzzi's song lyrics which you can see on the right or by clicking on the artist's name.