O Baby Lyrics
Soul Flavour

Lyrics
Ehnnn... Hahaha,... Soul Flavour
Easy, easy, respect to Dr. Olando Owoh
O baby, o baby
O baby, o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
O baby, o baby mamma
O baby, o baby mamma
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Ha,. ye ye ye ye, ah
I no know wetin you give me chop wey dey make me naughty
I no know wetin you give me chop wey dey make me crazy
Finger licking baby, dakun jowo sun mo mi
Honey honey baby, dakun jowo sun mo mi
Na na na, eh na na na
Baby baby toun mumi gaga oh, jowo dakun maje kori mi scatter
Baby jowo gbe orimi saya oh, iwo nikan ni mo desire... Eh
O baby, o baby
O baby, o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby. (I talk to em)
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
We can take a trip to Mars fly over the city to we reach the stars
It's you and I, they say we're not even but we beat the odds
I can't let go, shortie you're my piece of luck
Thought I let you all in from the get go,
Shortie you're the reason I believe in love (believe that)
What's the matter, please note that I'm not here to bother
Please note I'll be your comforter
Oh, everything nice, everything proper.
Baby baby toun mumi gaga oh, jowo dakun maje kori mi scatter
Baby jowo gbe orimi saya oh, iwo nikan no mo desire... Eh
O baby, o baby
O baby, o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
O baby, o baby mamma
O baby, o baby mamma
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Every time I sleep and wake na you I dey see o baby
Omoge to rewa bosibi
Baby to rewa bosibi
Kajoma gbadun arawa lo
Kajoma gbadun arawa lo
Fine aunty, konko below for me
Fine baby, konko below for me
Baby to rewa bosibi
Omo to rewa
Baby to rewa.
Song & Lyrics Facts
Soul Flavour's song "O Baby" was released on the album of the same name in April 2021. Written by band members and producers, Mikey SoulFlavour and Donny B, the track features a blend of soulful R&B vibes with a modern twist.
The lyrics explore how it feels to be in love with someone special, as well as the struggles that come along with it. The song is an ode to the power of true love, encouraging listeners to embrace its beauty and never let go.